Na wa for Man Utd o! Dem dey just one defeat away from matching one kain useless record π¬
Abeg, dis 14th loss go show face for dis weekend derby? If dem collect another L, e go mean say this team don officially carry bad records for their head.
Wetin dey happen to dis team sef? Na so so pressing, no scoring, defenders dey fall yakata like say dem no chop well when them jam Elanga! Six Alex go just dey shake head.
City boys don dey rub hand already, dem dey wait like hungry lion wey see meat. But wait o.. maybe Hojlund go wake up from sleep or Bruno go turn to wizard.
Wetin you think? Dem go collect another beating or dem go shock us? Drop your 2cents for comments! π₯π #ManUtd #ManchesterDerby #EDonRed