Betway Nigeria πŸ‡³πŸ‡¬
356 subscribers
522 photos
8 videos
41 files
430 links
Get way more with Betway βš½πŸ€πŸŽΎ Enjoy the thrill of sports betting, casino games, and more. Join our community for tips, bonuses, and exciting offers. #BetwaySquad

Signup and betπŸ‘‰www.betway.com.ng
Share this channelπŸ‘‰ https://t.me/OfficialBetwayNigeria
Download Telegram
Na wa for Man Utd o! Dem dey just one defeat away from matching one kain useless record 😬

Abeg, dis 14th loss go show face for dis weekend derby? If dem collect another L, e go mean say this team don officially carry bad records for their head.

Wetin dey happen to dis team sef? Na so so pressing, no scoring, defenders dey fall yakata like say dem no chop well when them jam Elanga! Six Alex go just dey shake head.

City boys don dey rub hand already, dem dey wait like hungry lion wey see meat. But wait o.. maybe Hojlund go wake up from sleep or Bruno go turn to wizard.

Wetin you think? Dem go collect another beating or dem go shock us? Drop your 2cents for comments! πŸ”₯πŸ‘‡ #ManUtd #ManchesterDerby #EDonRed
Manchester United 2024/2025:

❌ The lowest-points campaign in a Premier League season in their history.
❌ For the first time, they've lost 15 times in a single Premier League season.
❌ Most defeats (8) at Old Trafford since 1962/63 (9).

How can this be turned around?

#ManUtd #PremierLeague